current location : Lyricf.com
/
Songs
/
Tiwa's Vibe lyrics
Tiwa's Vibe lyrics
turnover timeļ¼š2024-10-05 12:15:42
Tiwa's Vibe lyrics

Ye ye ye

Listen

Hennessy for my cup and e dey for body oh

Shayo Gallore, see oju ti leri o (ye ye)

All of my girld dem bad, we go kill somebody oh (ye ye)

Say the ginger go kill somebody oh

If you want to touch my body oh

(Ye ye ye ye, ye ye ye ye)

You gats to spend the money

(Ye ye ye ye, ye ye ye ye)

Bottles must to pop oh

(Ye ye ye ye, ye ye ye ye)

F.O spray the money oh

(Ye ye ye ye, ye ye ye ye)

Wetin be that wey dey ginger the place

(Shayo, Shayo)

The bottles we pop na Moet

(Shayoooo, Shayo)

Omo na Shayo Gallore

(Shayoooo, Shayo)

Some dey dey sip Hennessy

(Shayooo, Shayo)

Aunty Sikira, Broda Peteru

Aunty Sikira, Broda Peteru

Aunty Sikira, Broda Peteru

Aunty Sikira, Broda Peteru

Self paid, make the bottles pop oh

Fifty more for the backup oh

If you no dey Shayo, make you commot oh

If you no get money, make you comport oh

Hennessy for my cup and e dey for body oh

Shayo Gallore, see oju ti leri o (ye ye)

All of my girld dem bad, we go kill somebody oh (ye ye)

Say the ginger go kill somebody oh

If you want to touch my body oh

(Ye ye ye ye, ye ye ye ye)

You gats to spend the money

(Ye ye ye ye, ye ye ye ye)

Bottles must to pop oh

(Ye ye ye ye, ye ye ye ye)

F.O spray the money oh

(Ye ye ye ye, ye ye ye ye)

Wetin be that wey dey ginger the place

(Shayo, Shayo)

The bottles we pop na Moet

(Shayoooo, Shayo)

Omo na Shayo Gallore

(Shayoooo, Shayo)

Some dey dey sip Hennessy

(Shayooo, Shayo)

Aunty Sikira, Broda Peteru

Aunty Sikira, Broda Peteru

Aunty Sikira, Broda Peteru

Aunty Sikira, Broda Peteru

Comments
Welcome to Lyricf comments! Please keep conversations courteous and on-topic. To fosterproductive and respectful conversations, you may see comments from our Community Managers.
Sign up to post
Sort by