Girl you make me loco
You play me like lotto
All you want is my dough dough
I even buy you moto, oh no
Olo, you say you want it low low
But why you leave go go
See now I am solo, oh no
It coulda been something different
You say you want money baby o
We could be loving my honey
Kissing and cuddling, live in Miami
We coulda been something different o
You say no money no honey o
You should be walking beside me
Morning and evening, girl why you running o
I don taya for play play
Think say na you go hold me down
Je kin ba e lo sile
With you I want to settle down
You sweet like me soda
High me like lager, cool it down
Oh my beautiful lady
Why you wanting to wanting to let me down
All my niggas dem be mocking me
Now I guess the joke is on me
It’s unfair baby
It’s unfair baby, oh oh oh
Girl wey I want no dey fuck with me
Everytime she dey do corny
See I swear baby
Oh I swear baby
Girl you make me loco
You play me like lotto
All you want is my dough dough
I even buy you moto (biggi moto), oh no
Olo, you say you want it low low
But why you leave go go
See now I am solo, oh no
It coulda been something different
You say you want money baby o
We could be loving my honey
Kissing and cuddling, live in Miami
We coulda been something different o
You say no money no honey o
You should be walking beside me
Morning and evening, girl why you running o
Loco
All you want is my dough dough
I even buy you moto (biggi moto), oh no
Olo
But why you leave go go
See now I am solo, oh no
Edge baby, still your baby