current location : Lyricf.com
/
Songs
/
Oga lyrics
Oga lyrics
turnover time:2024-07-08 14:04:24
Oga lyrics

Ice Water

Yemi Alade

Ehn, ehn, ehn, oga

Ehn, ehn, oga oga

Ehn, ehn, ehn, oga

Ehn, ehn, oga oga

As you see me I be oga

No be package o!

As you see me dem dey call me

Chairman o!

And even if you follow, me go my village

Dem dey feely me o, oo

As you see me for we side na big boys o!

Everything stew, everything nice

Too much sauce, you go fear spice

Las las oo, we go dey alright

Shey you wan bet make we roll dice

No ni no niii oooo

We turn around o

No ni no niii oooo

Oga ni mi o

(Oga like dat)

And the credit e show

Na so we go dey bless up ooo

(Oga like dat)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooo

(Oga like dat)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up o

(Oga like dat)

The girly is always online

But the data no dey runout o

(Oga like dat)

Ahn, ahn, ahn, oga

Ahn, ahn, oga oga

Ahn, ahn, ahn, oga

Ahn, ahn, oga oga

Obi mo bi mo

Ebubedike

Ice water

Obi mo bi mo

Happy yourself, baby o

Enjoy your life, baby o

Happy yourself, baby o

E sweet for this side, baby o

Wetin dey constant?

Na enjoyment flexing abundance

Enjoyment very important

Enjoyment, living your best life

Everything stew, everything nice

Too much sauce, you go fear spice

Las las oo, we go dey alright

Shey you wan bet make we roll dice

No ni no niii oooo

We turn around o

No ni no niii oooo

Oga ni mi o

(Oga like dat)

And the credit e show

Na so we go dey bless up ooo

(Oga like dat)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooo

(Oga like dat)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up o

(Oga like dat)

The girly is always online

But the data no dey runout o

(Oga like dat)

Ahn, ahn, ahn, oga

Ahn, ahn, oga oga

Ahn, ahn, ahn, oga

Ahn, ahn, oga oga

Comments
Welcome to Lyricf comments! Please keep conversations courteous and on-topic. To fosterproductive and respectful conversations, you may see comments from our Community Managers.
Sign up to post
Sort by
Show More Comments
Yemi Alade
  • country:Nigeria
  • Languages:English, English (Nigerian Pidgin), French, Yoruba+5 more, Swahili, Portuguese, Igbo, Fon, Lingala
  • Genre:Pop-Folk
  • Official site:http://www.yemialadeworld.com/
  • Wiki:https://en.wikipedia.org/wiki/Yemi_Alade
Yemi Alade
Latest update
Copyright 2023-2024 - www.lyricf.com All Rights Reserved