Bust brain!
Mi girl, mi girl oh
Oh God!
Girl you good, girl you nice
Me no ever care what them bad mouth say
You afi be the truth na dem dey lie
For you girl, for you girl, I run another man race
(Another Gbedu wey dey)
Me I got move to the girl
Me I gon move to the girl
Me no ever care what them bad mouth say
Me I gon move to the girl
Me I must move to the girl
Me no ever care what them bad mouth say
Girlie, you’re my girlie
I can’t wait to make you family
You freak me on, you do me nicely
Girl you are the greatest, Mohammed Ali
Actually you’re sweeter than mo-o-o-ost
I can never get en-o-o-ough
Baby you’re my star, you’re my w-o-o-orld
I go give you keys to my he-e-e-art
Banana the Banana
I am sober baby answer now
Kuch kuch, mami, hota hai1
I dey speak indian o understand oh
Girl you good, girl you nice
Me no ever care what them bad mouth say
You haffi be the truth, na them dey lie
For you girl, for you girl I run another man race
Me I got move to the girl
Me I gon move to the girl
Me no ever care what them bad mouth say
Me I gon move to the girl
Me I must move to the girl
Me no ever care what them bad mouth say
Vanessa Mdee
Neno nakupenda kwangu halitoshi
Kama niya pendo lako
Ila upendo wa dhati kwako hauishi
Nitunze kama moyo wako
Baby let me be the only one that you be wanting
Me and you be number one for town we dey run things
Where all this people dey when we dey start to plan
Baby boy them are on a long thing
Baby boy no shame
Me and you together baby boy no breaking
No matter how far there will be no stopping
We gon make it last, we make it last
Boy you good, boy you nice
Me no haffi care what them other girls say
Boy you be the truth na them dey lie
For you boy, for you I no see another man face
Me I gon move to the boy
Me I go move to the boy
Hey! Me no haffi care what the other girls say
Me I gon move to the boy
Me I done move to the boy
For you boy, for you I no see another man face
Me I got move to the girl
Me I gon move to the girl
Me no ever care what them bad mouth say
Me I gon move to the girl
Me I must move to the girl
Me no ever care what them bad mouth say
Bust brain!
Banana the banana
I am sober baby answer now
Kuch kuch mami, hota hai
I dey speak indian o understand
Banana the banana
I am sober baby answer now
Kuch kuch mami, hota hai
I dey speak indian o understand
Bust brain!
1. Kuch Kuch Hota Hai is hindi for Something happens. It is also the title of a Bollywood romantic comedy blockbuster.