365 days on the road (On the road, on the road)
k’ale ri ba ti se, ka le l’owo (K’ale r’owo k’ale l’owo)
I carry my load then I carry go (I carry go, I carry go)
I enter the road, ko s’ariwo (ko s’ariwo, ko s’ariwo)
Won f’enu shey street, rara
Won f’enu shey street, rara
Won f’enu shey street, rara
Mouth no do street, rara
Won f’enu shey street, rara
Won f’enu shey street, rara
Won f’enu shey street, rara
Oga leave me alone
Oga hapu’m maka
If na pikin wey dey crawl, e for done they waka
Now you don’t know my pain, you dey yarn yamayama
Na see finish me this rap wahala
I go rearrange, I go dey for my lane
You don’t even know me when I dey with Tony Payne
My eyes see kasala, life was a pain in the eyes
You dey form levels, burst my brain
Merciful God oh, Merciful God oh
Ogo re to wa lori mi, maa gbe lo ooh
Oya wa dada, wa dada sing for everyone
Mo korin gaan, mo rap gaan, mo je ko ye won yee
365 days on the road (On the road, on the road)
k’ale ri ba ti se, ka le l’owo (K’ale r’owo k’ale l’owo)
I carry my load then I carry go (I carry go, I carry go)
I enter the road, ko s’ariwo (ko s’ariwo, ko s’ariwo)
Won f’enu shey street, rara
Won f’enu shey street, rara
Won f’enu shey street, rara
Mouth no do street, rara
Won f’enu shey street, rara
Won f’enu shey street, rara
Won f’enu shey street, rara
Mouth no do street oh
Ori ma hybernate,
dem still dey owe me for this state
Olorun no be duplicate
Select abi, maa fornicate ooh
No dey f0ck me up,
Eleda turn me on
I no be Kevin Little, owo lo le turn me up
Merciful God, Merciful God
Oko re to wa lori mi, maa gbe lo ooh
Oya wa dada, wa dada sing for everyone
Mo korin gaan, mo rap gaan, mo je ko ye won eh