current location : Lyricf.com
/
Songs
/
Koroba lyrics
Koroba lyrics
turnover time:2024-07-07 02:25:49
Koroba lyrics

I no come this life to suffer

If I follow politician

You go hear am for paper

Them go call am prostitution

Who no like enjoyment

If money dey for pocket oh

Shebi na national budget

We go blow am like trumpet

We go blow am like trumpet

Koroba koroba koroba koroba koro

Oya carry your

Koro kuru koroba koro

Oya carry your

Koroba koroba koroba koroba koro

Oya carry your

Koro kuru koroba koroba koro

Oya everybody carry your something

He say darling am watching you

Small thing you turn mugu

You come dey shout ole

The money you no work for

Bad Commando, you carry overload

Yawa dey, Igboro

Sho wole, Ko wole

Koroba koroba koroba koroba koro

Oya carry your

Koro kuru koroba koro

Oya carry your

Koroba koroba koroba koroba koro

Oya carry your

Koro kuru koroba koroba koro

Oya everybody carry your something

I no mean to bother you at all

Monkey dey work eh bamboo dey chop

Kilamity tell me say you talk and do oga

Tell me wetin you fit do (do do )

I no mean to bother you at all

Monkey dey work eh bamboo dey chop

Kilamity tell me say you talk and do oga

Tell me wetin you fit do eh

Koroba koroba koroba koroba koro

Oya carry your

Koro kuru koroba koro

Oya carry your

Koroba koroba koroba koroba koro

Oya carry your

Koro kuru koroba koroba koro

Oya everybody carry your something

Comments
Welcome to Lyricf comments! Please keep conversations courteous and on-topic. To fosterproductive and respectful conversations, you may see comments from our Community Managers.
Sign up to post
Sort by
Show More Comments
Tiwa Savage
  • country:Nigeria
  • Languages:English, English (Nigerian Pidgin), Yoruba, English (Middle English), Swahili
  • Genre:Folk
  • Wiki:https://en.wikipedia.org/wiki/Tiwa_Savage
Tiwa Savage
Latest update
Copyright 2023-2024 - www.lyricf.com All Rights Reserved